Count Me Out lyrics | Joeboy

Count Me Out lyrics by Joeboy from the album titled Somewhere Between Beauty And Magic. Joeboy has written the lyrics of “Count Me Out” song.

Song: Count Me Out
Artist: Joeboy
Lyricist: Joeboy
Album: Somewhere Between Beauty And Magic
Release Date: February 3, 2021


Count Me Out lyrics

[Intro]
Uh, I think I—

[Verse 1]
I know say you dey think say me I no fit
You think say me I no reach
But I see say you no notice
But I stand fit
Dem go talk
Dem fit to yarn all they wanna say
But I no send the nonsense
I’m too blessed
God dey my side so you can’t stress me

[Chorus]
As I reach here e be like magic
I know you don’t understand it, ye
I drop hit, I drop smash hit
And na so e go dey
I’m never stopping ye
As I reach here e be like magic
I know you don’t understand it, ye
I drop hit, I drop smash hit
And na so e go dey
I’m nevеr stopping ye

[Verse 2]
Now you see me ‘pon your telеvision
Everything I do na their motivation
Good vibes and celebration
Keep it moving with determination
So ké ma lo wa o
Shine bright you can see from afar, o
You can’t hold me back mo ma ja o
Mo ma ja o, ja o, ja o

[Outro]
Sey you no fit count me out
So you no fit count me out
Just because I no dey shout
Doesn’t mean I don’t know what I am about, ye
No fit count me out
Motherf__ no fit count me out, out, out
‘Cause I no dey shout
Doesn’t mean I don’t know what I am about, o na


Album: somewhere Between Beauty And Magic (2021).
Joeboy

1. Count Me Out lyrics8. Lonely lyrics
2. Focus lyrics9. Consent lyrics
3. Number One lyrics10. Oshe lyrics
4. Police lyrics11. OH lyrics
5. Door lyrics12. Sugar Mama lyrics
6. Show Me lyrics13. Better Thing lyrics
7. Runaway lyrics14. Celebration lyrics