Celebration lyrics | Joeboy

Celebration lyrics by Joeboy from the album titled Somewhere Between Beauty And Magic. Joeboy has written the lyrics of “Celebration” song.

Song: Celebration
Artist: Joeboy
Lyricist: Joeboy
Album: Somewhere Between Beauty And Magic
Release Date: December 9, 2020


Celebration lyrics

[Intro]
Ayy

[Refrain]
Celebration, celebration, na
Jubilation, jubilation, na-na, na-na
Celebration, celebration
Wey we con do for our life, we go dey alright, oh

[Chorus]
Tori ma lowo, ma Lola
Ma ra le, mara le
Ma jaye, ma ra motto
Won ma ro pe, no she lotto
Ma lowo, ma Lola
Ma ra le, mara le
Ma jaye, ma ra motto
Won ma ro pe, no she lotto

[Verse 1]
Yeah, yeah, yeah, yeah
E go clear if you get patience
Clean heart, I no like pretense
Omo na blessings wey dey my location (Location, oh-oh)
Badmind leave my circumfеrence
Dem go do dеm go yarn nonsense
I no send I dey for high vibrations, oh

[Chorus]
Tori ma lowo, ma Lola
Ma ra le, mara le
Ma jaye, ma ra motto
Won ma ro pe, no she lotto
Ma lowo, ma Lola
Ma ra le, mara le
Ma jaye, ma ra motto
Won ma ro pe, no she lotto
Yeah, yeah, yeah, yeah, yeah

[Refrain]
Celebration, celebration, na
Jubilation, na-na, na-na, jubilation, na-na, na-na
Celebration, celebration
Wey we con do for our life, we go dey alright, oh, no, no, no

[Verse 2]
Gbese kan soke
Jijo yen je kin mo pe o wa okay
To ba fe lowo laye yi
Ogbeni kawo e soke ye
Loke loke loke
La ma ma lol
God Dey
No worry, no worry, my brother, you know money go dey

[Chorus]
Tori ma lowo, ma Lola
Ma ra le, mara le
Ma jaye, ma ra motto
Won ma ro pe, no she lotto
Ma lowo, ma Lola
Ma ra le, mara le
Ma jaye, ma ra motto
Won ma ro pe, no she lotto (Eh-eh)

[Outro]
Joe, Joe, Joeboy ‘pon deck


MUSIC VIDEO

Joeboy – Celebration (Official Video)


Album: somewhere Between Beauty And Magic (2021).
Joeboy


1. Count Me Out lyrics8. Lonely lyrics
2. Focus lyrics9. Consent lyrics
3. Number One lyrics10. Oshe lyrics
4. Police lyrics11. OH lyrics
5. Door lyrics12. Sugar Mama lyrics
6. Show Me lyrics13. Better Thing lyrics
7. Runaway lyrics14. Celebration lyrics